[Lyrics] Orezi – “Born Broke Die Rich”

[Lyrics] Orezi – “Born Broke Die Rich”

STREAM/DOWNLOAD MP3

Orezi – Born Broke Lyrics


Ijo ti ya ma no gere, ma lo no gere
Ijo ti ya ma no gere, ma lo no gere


Won ni won wa mi, Orezi won wa mi eh eh eh
Orezi fun wa lorin, oti pe afe party
Ya yo, oh oh oh oh ah
eh eh eh, oh oh oh ah
Oluwa make you bless me oh
With money wey no dey finish oh
Alubarika for me and you
As we dey hustle God go see us through


Say ya yo, oh oh oh oh ah
I was born broke but I go die rich
Say I was born broke (You know the story) but I go die rich (Our papa no get money)
Say I was born broke (But right now, we billionaires), but I go die rich


Poor man pikin wey get money
Oke Ira to Ogba dem know my story
My pikin no go suffer wetin I suffer
That’s why I dey hustle everyday and night
Oluwa bless me, make I hammer
I wan build house for my mama
Poverty you must die today
Oghene na your hand I dey o
E don tey I dey hustle dey pray
Baba God make e show me the way o
yeye yeye yeye ye o


I was born broke, but I go die rich
Say I was born broke, but I go die rich
I was born broke, but I go die rich
Say I was born broke, but I go die rich


Ijo ti ya ma no gere, ma lo no gere
Ijo ti ya ma no gere, ma lo no gere
Oya gbe soke, ko wa le, omo tena whine am well
Oya gbe soke, ko wa le, omo…

Tomiwa
<
https://tooxclusive.com/lyrics-orezi-born-broke-die-rich/

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

 - 
Arabic
 - 
ar
Bengali
 - 
bn
German
 - 
de
English
 - 
en
French
 - 
fr
Hindi
 - 
hi
Indonesian
 - 
id
Portuguese
 - 
pt
Russian
 - 
ru
Spanish
 - 
es