2Baba x Waje – “Frenemies” [Lyrics]

2Baba x Waje – “Frenemies” [Lyrics]

STREAM/DOWNLOAD MP3

2Baba ft. Waje – “Frenemies Lyrics”


Ooooo uuuuhh
Oooo oooo ooo
Yah Yah Yah
Pray For Wisdom
Pray For Strength
Ooooooooo


Oh Lord Save Me From Frenemies
Make Nothing Come Dey Join Our Destiny
Make Nothing Make Me Deal With Their Fallacies
For My House Oh Or Even If Na Overseas
Oh Lord, Give Me Bazooka
Make I Bomb Them Scatter Them From Area
The Fire Wey Go Follow Them, Na Holy Ghost Fire
My Brother, No Be Small Matter


As I Look Out Through My Window, Me I No Dey See Them
Abi – Them Don Enter House Already, Dey Follow Me Smoke My Kpoli
Oh Lord Na You Go Safe Me

And As I Take Another Step, I Hear Whatever I Hear ,
I Say Who Dey There
Who Go Come Dey Bite Me For Here
Meanwhile Before Na Mosquito I Been Dey Fear
Na Everything Just Dey Suspicious In The Air

I Start To Follow Dem Slowly
Start To Wonder Why Them Won Short Themselves Off From The Glory
I Start To Wonder How Them Know Me
And If You Check Am Well
Them Been Dey Feature For My Story


Oh Lord Save Me From Frenemies
Make Nothing Come Dey Join Our Destiny
Make Nothing Make Me Deal With Their Fallacies
For My House Oh Or Even If Na Overseas
Oh Lord, Give Me Bazooka
Make I Bomb Them Scatter Them From Area
The Fire Wey Go Follow Them Na…

Tomiwa
<
https://tooxclusive.com/2baba-x-waje-frenemies-lyrics/

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

 - 
Arabic
 - 
ar
Bengali
 - 
bn
German
 - 
de
English
 - 
en
French
 - 
fr
Hindi
 - 
hi
Indonesian
 - 
id
Portuguese
 - 
pt
Russian
 - 
ru
Spanish
 - 
es